
R2Bees – Fine Wine ft. King Promise, Joeboy
R2Bees Fine Wine Lyrics ft. King Promise, Joeboy
Apologies for the busy body
Baby girl I love it when you dey my body
When you put it on me, you dey make I commit ah
I dey commit ah
Want commit
What you want, baby make I promise you
If it’s love, baby it’s not an issue
Meet me at my place, odo make we connect it
All correct, make we connect
What be your mind
Tell me your vibe
Make we go now
Hop me in my ride
Porsche Panamera
You know the vibe
Baby you know you know
You be the one wey you dey my mind
So baby girl I ain’t trying to waste no time
Yeah
Yeah-yi yeah yeah
Sey yo tomo fine fine wine
Fine fine wine
Yo tomo fine fine wine
R2Bees Fine Wine Lyrics
Yeah yeah yeah
And girlie, you be fine fine wine
Fine fine wine
Oh tomo fine fine wine
Yeah yeah-yi yeah
Oh make I call 911
Make I call 911
Oh why you so fine fine fine yeah
Or make I call 911
Take apology
Baby you my remedy
If I do the comedy
Abi you laugh aloud ay
You hot like the summer wey we know
Enti bes) me mu oh
Aw) de me oh
Baby I dey cool
Come and give me fire
If I hold the mic
Make it take you higher
When she dey perform
My baby no dey tire
She wan more
One more round
See opportunity wey dey for back oh
Jeje
Wama mahw3 ate me jean
Oh Katina
S3 mensa s) womu ah
Thriller for Manila
Firi s3 Woy3 fine fine wine
Na s3 mebu mani ah to the side side wai
Pa dinden
Sey yo tomo fine fine wine
Fine fine wine
Yo tomo fine fine wine
Yeah yeah yeah
And girlie, you be fine fine wine
Fine fine wine
Oh tomo fine fine wine
Apologies for the busy body
Baby girl I love it when you dey my body
When you put it on me, you dey make I commit ah
I dey commit ah
Want commit
What you want, baby make I promise you
If it’s love, baby it’s not an issue
Meet me at my place, odo make we connect it
All correct, make we connect
Yeah
Fine wine (Fine wine)
You be store, you dey shine shine (Shine shine)
Give you all of my time (Yeah)
When it rains you’re my sunshine
When you dey with me, you dey high me
You dey shy me oh no no no
Intoxicate me yeah
Oh no
Oh no
All of the girls for the world wanna die for your case
And every other girl wanna take your place
Na only you dey make me feel this way
Oh this way ay
All of the girls for the world wanna die for your case
And every other girl wanna take your place
Na only you dey make me feel this way
Oh this way ay yeah
Shey you know you my fine fine wine
Oge fine fine wine
Shey you dey shock like fine fine wine yeah
Oh no oh no oh no
Fine fine wine
Joeboy pon deck
Sey yo tomo fine fine wine
Fine fine wine
Yo tomo fine fine wine
Yeah yeah yeah
And girlie, you be fine fine wine
Fine fine wine
Oh tomo fine fine wine
All correct, make we connect
Leave a Comment